Difference between revisions of "future wife"

Line 10: Line 10:
  
===Noun (compound)===
 
===Noun (compound)===
* Na woman wey person wan marry for [[future]].
+
* Woman wey person wan marry for front.
 
:* {{ux|dv|My '''future wife''' na correct yellow pawpaw babe.|(NSC_Legbeti_2020, My fiancee is a  fair-skinned pretty babe.)}}
 
:* {{ux|dv|My '''future wife''' na correct yellow pawpaw babe.|(NSC_Legbeti_2020, My fiancee is a  fair-skinned pretty babe.)}}
 
:* {{ux|dv|Once I don wan choose '''future wife''' from all dis my babes dem, I go go mountain.|(NSC_Legbeti_2020, The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)}}
 
Revision as of 19:36, 13 August 2021

Naija

Etymology

From: English future and wife

Pronunciation

  • fútʃɔ́wîf

Noun (compound)

  • Woman wey person wan marry for front.
  • My future wife na correct yellow pawpaw babe.  — (NSC_Legbeti_2020, My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)
  • Once I don wan choose future wife from all dis my babes dem, I go go mountain.  — (NSC_Legbeti_2020, The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)

Antonyms

Translations

  • English: fiancée