Difference between revisions of "future wife"
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * fútʃɔ́waîf |
<sm2>Pcm-ng-future wife.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-future wife.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-future wife.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-future wife.m.ogg</sm2> |
− | ===Noun | + | ===Noun=== |
* Woman wey person wan marry for front. | * Woman wey person wan marry for front. | ||
− | :* {{ux|dv|My '''future wife''' na correct yellow pawpaw babe.|( | + | :* {{ux|dv|My '''future wife''' na correct yellow pawpaw babe.|(My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)}} |
− | :* {{ux|dv|Once I don wan choose '''future wife''' from all dis my babes dem, I go go mountain.|( | + | :* {{ux|dv|Once I don wan choose '''future wife''' from all dis my babes dem, I go go mountain.|(The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
[[future]] | [[future]] |
Latest revision as of 17:30, 14 March 2024
Naija
Etymology
From: English future and wife
Pronunciation
- fútʃɔ́waîf
Noun
- Woman wey person wan marry for front.
- My future wife na correct yellow pawpaw babe. — (My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)
- Once I don wan choose future wife from all dis my babes dem, I go go mountain. — (The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)
Related form
Antonyms
Translations
- English: fiancée