Difference between revisions of "future wife"
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * fútʃɔ́waîf |
<sm2>Pcm-ng-future wife.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-future wife.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-future wife.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-future wife.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Latest revision as of 17:30, 14 March 2024
Naija
Etymology
From: English future and wife
Pronunciation
- fútʃɔ́waîf
Noun
- Woman wey person wan marry for front.
- My future wife na correct yellow pawpaw babe. — (My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)
- Once I don wan choose future wife from all dis my babes dem, I go go mountain. — (The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)
Related form
Antonyms
Translations
- English: fiancée