future wife

Revision as of 13:23, 4 February 2021 by 102.89.3.170 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''future'' and ''wife'' ===Pronunciation=== * fútʃɔ́wîf <sm2>Pcm-ng-future wife.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-future wife.m.ogg</sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English future and wife

Pronunciation

  • fútʃɔ́wîf


Noun (compound)

  • Na woman wey person wan marry for future.
  • My future wife na corect yellow pawpaw babe.  — (NSC_Legbeti_2020. My fiancee is a fair-skinned pretty babe.)
  • Once I don wan choose future wife from all dis my babes dem, I go go mountain.  — (NSC_Legbeti_2020. The moment I decide to pick who to marry among my many girlfriends, I will do serious fasting and prayers.)

Antonyms

Translations

  • English: fiancée