Difference between revisions of "gap"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na space
+
Na space wey dey anywhere or for someting
  
#:{{ux|dv|Di '''gap''' too big. |(BEN_21_Love-Matters_DG__87, The gap is too much.)}}
 
#: {{ux|dv|But dem say dis '''gap''' fit close in di next 14 years. |(bbc__22049, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But di '''gap''' for politics dey close more and more sha. |(bbc__22184, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dere is a, a, a, a, di, a '''gap''' de give dem, de give dem a '''gap''' from di rail to stay. |(NST_cleaned__32048, __no translation__)}}
 
# - (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Men outlive women in only three of the 149 countries assessed 4. Only moni no go fit close '''gap''' |(bbc__66893, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Victory for dem go mean say Pep Guardiola side go give di Red devils dem '''gap''' with 19 points with six games to go. |(bbc__97687, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For dis country, wide gender '''gap''' dey. |(bbc__51496, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Ahmed say child spacing, wey be '''gap''' of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. |(bbc__13381, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ahmed say child spacing, wey be '''gap''' of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. |(bbc__13381, __no translation__)}}
# acl:relcl-det (frequency:3)
+
#: {{ux|dv|E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain '''gap'''. |(bbc__2496, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|SIA KAMBOU Di '''gap''' wey dey for education through out di world fit close in 14 years. |(bbc__86275, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Aniedi say greater investment for education dey needed to close di '''gap''' wey dey for learning between rich and poor students. |(bbc__15427, __no translation__)}}
 
# cc-det-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Also Nigerians wey get plenti money boku well-well and di '''gap''' between di rich and poor na something wey everibodi fit see for di big big cities dem. |(bbc__14265, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As tins be so Liverpool don draw back to back matches dem for League and di '''gap''' between dem and second position Manchester City na just three points. |(bbc__17455, __no translation__)}}
 
# amod-case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain '''gap''', im talk. |(bbc__2496, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As for di '''gap''' between rich and poor, Nigerian economist Bismarck Rewane reason am say na only 5% of di population dey control like about 40% of Nigeria wealth. |(bbc__17137, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
* difference 0.74 106, lowest 0.62 44, grade 0.61 33, promotions 0.61 21, rate 0.61 192, leagues 0.60 23, collaboration 0.60 18, differences 0.60 12, species 0.59 11
 
 
====Antonyms====
 
* difference 0.74 106, lowest 0.62 44, grade 0.61 33, promotions 0.61 21, rate 0.61 192, leagues 0.60 23, collaboration 0.60 18, differences 0.60 12, species 0.59 11
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 12:08, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: English gap

Pronunciation

  • gâp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 63
  • Frequency rank in raw corpus: 2764

Noun

Na space wey dey anywhere or for someting

  1. Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.  — (bbc__13381, __no translation__)
    E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap.  — (bbc__2496, __no translation__)


Translations

  • English: gap

Verb

  • I gap Musa for di exam.  — Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.
  • People wey fit gap Usain Bolt for 100 x 100 no many at all.  — NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.

Synonyms


Translations

  • English: to beat with a wide margin