Difference between revisions of "gap"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * [[ | + | * [[Space]] wey dey anywhere or for someting. |
:*{{ux|dv|Ahmed say child spacing, wey be '''gap''' of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.|(bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)}} | :*{{ux|dv|Ahmed say child spacing, wey be '''gap''' of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.|(bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)}} | ||
:*{{ux|dv|E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain '''gap'''. |(bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)}} | :*{{ux|dv|E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain '''gap'''. |(bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)}} |
Revision as of 20:20, 18 September 2022
Naija
Etymology
From: English gap
Pronunciation
- gâp
Noun
- Space wey dey anywhere or for someting.
- Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. — (bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)
- E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap. — (bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)
Translations
- English: gap
Verb
- Make person pass anoder person for someting.
- I gap Musa for di exam. — (Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.)
- People wey fit gap Usain Bolt for 100 x 100 no many at all. — (NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.)
Synonyms
Translations
- English: to beat