Difference between revisions of "gap"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na space wey dey anywhere or for someting
+
Na [[space]] wey dey anywhere or for someting.
  
#:{{ux|dv|Ahmed say child spacing, wey be '''gap''' of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. |(bbc__13381, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Ahmed say child spacing, wey be '''gap''' of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.|(bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)}}
#: {{ux|dv|E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain '''gap'''. |(bbc__2496, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain '''gap'''. |(bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)}}
  
  

Revision as of 13:02, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: English gap

Pronunciation

  • gâp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 63
  • Frequency rank in raw corpus: 2764

Noun

Na space wey dey anywhere or for someting.

  • Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.  — (bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)
  • E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap.  — (bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)


Translations

  • English: gap

Verb

  • I gap Musa for di exam.  — Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.
  • People wey fit gap Usain Bolt for 100 x 100 no many at all.  — NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.

Synonyms

Translations

  • English: to beat with a wide margin