Difference between revisions of "gap"

Line 19: Line 19:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person pass person.
 
* Make person pass person.
:*{{ux|dv|I '''gap''' Musa for di exam.|Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.}}
+
:*{{ux|dv|I '''gap''' Musa for di exam.|(Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.)}}
:*{{ux|dv|People  wey fit '''gap''' Usain Bolt for 100 x 100 no many at all.|NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.}}
+
:*{{ux|dv|People  wey fit '''gap''' Usain Bolt for 100 x 100 no many at all.|(NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 14:05, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English gap

Pronunciation

  • gâp

Play Play

Noun

  • Na space wey dey anywhere or for someting.
  • Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.  — (bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)
  • E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap.  — (bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)


Translations

  • English: gap

Verb

  • Make person pass person.
  • I gap Musa for di exam.  — (Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.)
  • People wey fit gap Usain Bolt for 100 x 100 no many at all.  — (NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.)

Synonyms

Translations

  • English: to beat