gap
Naija
Etymology
From: English gap
Pronunciation
- gâp
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 63
- Frequency rank in raw corpus: 2764
Noun
Na space wey dey anywhere or for someting
- Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. — (bbc__13381, __no translation__)
- E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap. — (bbc__2496, __no translation__)
Translations
- English: gap
Verb
- I gap Musa for di exam. — Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.
- People wey fit gap Usain Bolt for 100 x 100 no many at all. — NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.
Synonyms
Translations
- English: to beat with a wide margin