Difference between revisions of "gateman"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
gateman: gatekeeper -- Definition in Naija?
+
Na man wey e work for house wey de fence na to dey open and close di gate for people and [[motor]].
  
 +
:*{{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|(Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)}}
 +
:*{{ux|dv|For [[bigman]] house person no dey who be '''gateman''' who be [[maiguard]].|(NSC_Abonyi_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a the house of a moneybag.)}}
 +
====Related forms====
 +
* [[gatefee]]
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#: {{ux|dv|I reach im office, im '''gateman''' no allow us enter.|no translation}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
*
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: gatekeeper
+
* English: ''gatekeeper''

Revision as of 17:36, 28 January 2021

Naija

Etymology

From: English gate and man

Pronunciation

  • gètmân

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3599
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 12492

Noun

Na man wey e work for house wey de fence na to dey open and close di gate for people and motor.

  • I reach im office, im gateman no allow us enter.  — (Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
  • For bigman house person no dey who be gateman who be maiguard.  — (NSC_Abonyi_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a the house of a moneybag.)

Related forms


Translations

  • English: gatekeeper