gatefee

Naija

Etymology

From: English gate and fee

Pronunciation

  • gétfî

Play Play

Noun

  • Money wey de dey collect for person hand before e go fit enter where someting dey happen.
  • Di gatefee na 2k o.  — (The entrance fee is two thousand!)
  • E get somekind place wey de no dey carry dey go. You gats carry gatefee follow body make e no go turn had I known.  — (There are places that you do not just go to. You have take a gate fee along to avoid unfortunate situations.)

Related forms

Translations

  • English: gate fee