gateman

Naija

Etymology

From: English gate and man

Pronunciation

  • gètmân

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3599
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 12492

Noun

Na man wey e work for house wey de fence na to dey open and close di gate for people and motor.

  • I reach im office, im gateman no allow us enter.  — (Egbokhare_2021, When I got to his/her office, I was denied entry into the premises by the gatekeeper.)
  • For bigman house person no dey who be gateman who be maiguard.  — (NSC_Abonyi_2021, It is hard to tell the difference between a gatekeeper and a security man in a the house of a moneybag.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: gatekeeper