gbagbati

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbàgbàtì

Play


Adjective

  • Person wey dey carry wahala for head.
  • Leave am, na gbagbati im be.  — (Egbokhare_2020, Leave him, he is a troublesome person.)
  • Dat una neigbour na gbagbati.  — (NSC_Tella_2020, Your neighbour is troublesome.

Synonyms

Translations

  • English: troublesome