gbagbati
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbàgbàtì
Adjective
- Person wey dey carry wahala for head.
- Leave am, na gbagbati im be. — (Egbokhare_2020, Leave him, he is a troublesome person.)
- Dat una neigbour na gbagbati. — (NSC_2020, Your neighbour is troublesome.)
Synonyms
Translations
- English: troublesome