gbagbati

Revision as of 15:28, 8 October 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Igbo gbagbati

Pronunciation

  • gbàgbàtì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 38833

Usage

Common for Warri

Definition

Person wey dey force people do im will by causing wahala.

Noun

Leave am, na gbagbati im be  — Egbokhare_2020, Leave him, he is a troublesome person


Synonyms

Antonyms

  • Calm,

Translations

  • English: an overbearing person.