gbagbati

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbàgbàtì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 38833

Usage

E common for Niger Delta

Definition

Na woman wey dey carry wahala for head.

Noun

    • Leave am, na gbagbati im be  — Egbokhare_2020, Leave him, he is a troublesome person.

Wen she start her gbagbati I waka leave am  — NSC_Tella_2020, When she started her trouble, I worked away.

Synonyms

Antonyms

  • Calm,

Translations

  • English: an overbearing person.