Difference between revisions of "gbege"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
* {{ux|dv|Gun cartridge wey fall for ground during di '''gbege''' |(bbc__55078, __no translation__)}} | * {{ux|dv|Gun cartridge wey fall for ground during di '''gbege''' |(bbc__55078, __no translation__)}} | ||
* {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, __no translation__)}} | * {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, __no translation__)}} | ||
− | #: sey something bi de real thing | + | #:sey something bi de real thing |
* {{ux|dv|Anoder '''gbege'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)}} | * {{ux|dv|Anoder '''gbege'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)}} | ||
* {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, __no translation__)}} | * {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, __no translation__)}} | ||
− | #: sey people dey drag matter | + | #:sey people dey drag matter |
* {{ux|dv|Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, __no translation__)}} | * {{ux|dv|Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, __no translation__)}} | ||
* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting |(bbc__26534, __no translation__)}} | * {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting |(bbc__26534, __no translation__)}} |
Revision as of 15:55, 5 October 2020
Naija
Alternative forms
kasala , katakata, fight-fight
Etymology
from: unknown
Pronunciation
- gbègé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1178
- Frequency in raw corpus: 249
- Frequency rank in raw corpus: 1141
Definition
sey somebody/something cause kasala
Noun
- I no wan any gbege o. — (Egbokhare 2020, I do not want any problem)
- I don enter gbege. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
- sey political yawa
- Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di gbege for di English-speaking regions of Cameroon increase. — (bbc__93849, __no translation__)
- E reach 13 states wey gbege happun. — (bbc__45136, __no translation__)
- Gun cartridge wey fall for ground during di gbege — (bbc__55078, __no translation__)
- Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. — (bbc__29074, __no translation__)
- sey something bi de real thing
- Anoder gbege? — (IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)
- Because Pidgin na im be di gbege. — (NST_cleaned__2549, __no translation__)
- sey people dey drag matter
- Afta much gbege di organisers allow am. — (bbc__22148, __no translation__)
- Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting — (bbc__26534, __no translation__)
- Any gbege you bring come, any gbege you bring come, Nigerian man dey inside. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is involved.)
Synonyms
[[kasala] , katakata, yawa, fight-fight
Antonyms
soft, [[calm]
Translations
English: chaos, trouble, fight, argument