Difference between revisions of "gbege"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # sey person no want wahala | |
− | + | #: {{ux|dv|I no wan any '''gbege''' o.|(Egbokhare 2020, I do not want any problem)}} | |
− | # | + | #: {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}} |
− | + | # sey political yawa | |
− | + | #: {{ux|dv|Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di '''gbege''' for di English-speaking regions of Cameroon increase. |(bbc__93849, __no translation__)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, __no translation__)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Gun cartridge wey fall for ground during di '''gbege''' |(bbc__55078, __no translation__)}} | |
− | # | + | #: {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, __no translation__)}} |
− | + | # sey something bi de real thing | |
− | + | #: {{ux|dv|Because Pidgin na im be di '''gbege'''. |(NST_cleaned__2549, __no translation__)}} | |
− | # | + | #:{{ux|dv|Any '''gbege''' you bring come, any '''gbege''' you bring come, Nigerian man dey inside. |(ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is involved.)}} |
− | + | # sey people dey drag matter | |
− | + | #: {{ux|dv|Afta much '''gbege''' di organisers allow am. |(bbc__22148, __no translation__)}} | |
+ | #: {{ux|dv|Anoder '''gbege'''? |(IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)}} | ||
#: {{ux|dv|Na when dem try dey counter one anoda, di whole '''gbege''' start tok one resident wey no want make im name comot. |(bbc__5258, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na when dem try dey counter one anoda, di whole '''gbege''' start tok one resident wey no want make im name comot. |(bbc__5258, __no translation__)}} | ||
− | # | + | # say fight dey shele |
− | + | #: {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting |(bbc__26534, __no translation__)}} | |
#: {{ux|dv|One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di '''gbege''' happun. |(bbc__78375, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di '''gbege''' happun. |(bbc__78375, __no translation__)}} | ||
Revision as of 16:18, 5 October 2020
Naija
Alternative forms
kasala , katakata, fight-fight
Etymology
from: unknown
Pronunciation
- gbègé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1178
- Frequency in raw corpus: 249
- Frequency rank in raw corpus: 1141
Definition
sey somebody/something cause kasala
Noun
- sey person no want wahala
- I no wan any gbege o. — (Egbokhare 2020, I do not want any problem)
- I don enter gbege. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
- sey political yawa
- Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di gbege for di English-speaking regions of Cameroon increase. — (bbc__93849, __no translation__)
- E reach 13 states wey gbege happun. — (bbc__45136, __no translation__)
- Gun cartridge wey fall for ground during di gbege — (bbc__55078, __no translation__)
- Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. — (bbc__29074, __no translation__)
- sey something bi de real thing
- Because Pidgin na im be di gbege. — (NST_cleaned__2549, __no translation__)
- Any gbege you bring come, any gbege you bring come, Nigerian man dey inside. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is involved.)
- sey people dey drag matter
- Afta much gbege di organisers allow am. — (bbc__22148, __no translation__)
- Anoder gbege? — (IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)
- Na when dem try dey counter one anoda, di whole gbege start tok one resident wey no want make im name comot. — (bbc__5258, __no translation__)
- say fight dey shele
- Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting — (bbc__26534, __no translation__)
- One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di gbege happun. — (bbc__78375, __no translation__)
Synonyms
kasala , katakata, yawa, fight-fight
Antonyms
Translations
English: chaos, trouble, fight, argument