gbege

Revision as of 15:54, 5 October 2020 by 154.66.47.233 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

kasala , katakata, fight-fight

Etymology

from: unknown

Pronunciation

  • gbègé

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1178
  • Frequency in raw corpus: 249
  • Frequency rank in raw corpus: 1141

Definition

sey somebody/something cause kasala

Noun

  • I no wan any gbege o.  — (Egbokhare 2020, I do not want any problem)
  • I don enter gbege.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
  1. sey political yawa
  • Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di gbege for di English-speaking regions of Cameroon increase.  — (bbc__93849, __no translation__)
  • E reach 13 states wey gbege happun.  — (bbc__45136, __no translation__)
  • Gun cartridge wey fall for ground during di gbege  — (bbc__55078, __no translation__)
  • Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper.  — (bbc__29074, __no translation__)
  1. sey something bi de real thing
  • Anoder gbege?  — (IBA_42_Barrabas_DG__33, Another trouble ?)
  • Because Pidgin na im be di gbege.  — (NST_cleaned__2549, __no translation__)
  1. sey people dey drag matter
  • Afta much gbege di organisers allow am.  — (bbc__22148, __no translation__)
  • Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting  — (bbc__26534, __no translation__)
  • Any gbege you bring come, any gbege you bring come, Nigerian man dey inside.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is involved.)


Synonyms

[[kasala] , katakata, yawa, fight-fight

Antonyms

soft, [[calm]

Translations

English: chaos, trouble, fight, argument