gbege

Revision as of 16:46, 5 October 2020 by 154.66.47.233 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

kasala , katakata, fight-fight

Etymology

from: unknown

Pronunciation

  • gbègé

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1178
  • Frequency in raw corpus: 249
  • Frequency rank in raw corpus: 1141

Definition

sey somebody/something cause kasala

Noun

  1. sey person no want wahala
    • I no wan any gbege o.  — (Egbokhare 2020, I do not want any problem)
    • I don enter gbege.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
  2. sey political yawa
    • Thousands of people don scatter, many run enter Nigeria, since di gbege for di English-speaking regions of Cameroon increase.  — (bbc__93849, Thousands of people were displaced, many ran to Nigeria, since the political unrest in the English-speaking regions of Cameroon increase. )
    • E reach 13 states wey gbege happun.  — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest)
    • Gun cartridge wey fall for ground during di gbege  — (bbc__55078, There were gun cartridge that fell on the ground during the crisis )
    • Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper.  — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agree to stop, however, it was not documented)
  3. sey something bi de real thing
    • Because Pidgin na im be di gbege.  — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal)
    • Any gbege you bring come, any gbege you bring come, Nigerian man dey inside.  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any challenge you bring up, Nigerian man is capable.(involved))
  4. sey people dey drag matter
    • Afta much gbege di organisers allow am.  — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers. )
    • Na when dem try dey counter one anoda, di whole gbege start tok one resident wey no want make im name comot.  — (bbc__5258, __no translation__)
  5. say fight dey shele
    • Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting  — (bbc__26534, The clash between the cultist, killed at least one person.)
    • One member of di women football squad, Raisa Ajeba say she bin dey train di same day di gbege happun.  — (bbc__78375, A member of the female football squad, Raisa Ajeba said she was on the train the same day the fight started.)


Synonyms

kasala , katakata, yawa, fight-fight

Antonyms

soft, calm

Translations

English: chaos, trouble, fight, argument