Difference between revisions of "gbeshiwaka"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Di kind work wey be sey person dey [[nack]] dey collect money.
 
* Di kind work wey be sey person dey [[nack]] dey collect money.
:*{{ux|dv|Na '''gbeshiwaka''' im dey do now o.|(Egbokhare_2021, He/she is now a commercial sex worker.)}}
+
:*{{ux|dv|Sometimes sha na [[ground]] wey no [[level]] de push even woman wey don born enter '''gbeshiwaka'''.|(NSC_2021, in some cases, it is financial difficulty that forces a mother into commercial sex trade.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:47, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbɛ̀ʃìwàká

Play Play

Noun

  • Di kind work wey be sey person dey nack dey collect money.
  • Sometimes sha na ground wey no level de push even woman wey don born enter gbeshiwaka.  — (NSC_2021, in some cases, it is financial difficulty that forces a mother into commercial sex trade.)

Synonyms


Translations

  • English: prostitution