gbeshiwaka

Revision as of 22:52, 18 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbɛ̀ʃìwàká

Play Play

Noun

  • Di kind work wey be sey person dey nack dey collect money.
  • Sometimes sha na ground wey no level dey push even woman wey don born enter gbeshiwaka.  — (NSC_2021, in some cases, financial difficulty is what forces a mother into commercial sex trade.)

Synonyms

Translations

  • English: prostitution