gbola

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbólá

Play Play

Noun

  • Na di part wey dey man body wey e dey take piss or fuck.
  • Some men get biggbola sha  — (NSC_Legbeti_2021. Some men have big manhood.)
  • When the nurses dem wey wan treat di ma see im small gbola, na small ting remain, dem for laugh.  — (NSC_Legbeti_2021. When the nurses saw how small the man's penis was, they almost burst into laughter.)

Synonym

prick, manhood

Translation

  • English '