gbola

Revision as of 11:44, 8 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbólá

Play Play

Noun

  • Part of man body wey e dey take piss or fuck.
  • Some men get biggbola sha  — (NSC_Legbeti_2021, Some men have big manhood.)
  • When di nurses dem wey wan treat di man see im small gbola, na small ting remain, de for laugh.  — (NSC_Legbeti_2021, When the nurses saw how small the man's penis was, they almost burst into laughter.)

Synonym

prick, manhood

Translation

  • English '