gboro

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòrò

Play Play

Noun

  • Person wey e work na sey e dey nack dey collect money.
  • Na gboro some people don con believe sey dey pay like white.  — (Some people now believe that prostitution is now quite lucrative.)

Synonyms

Translations

  • English: a prostitute