gboro

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòrò

Play Play

Noun

  • Person wey e work na sey e dey nack dey collect money.
  • Na gboro e be.  — (Egbokhare_2021, S/he is a prostitute.)

Synonyms

Translations

  • English: a prostitute