gboro
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòrò
Noun
- Person wey e work na sey e dey nack dey collect money.
- Na gboro some people don con believe sey dey pay like white. — (Egbokhare_2021, Some people now believe that prostitution is now quite lucrative.)
Synonyms
Translations
- English: a prostitute