Difference between revisions of "gbosa"

Line 15: Line 15:
 
* Frequency rank in raw corpus: 8755
 
* Frequency rank in raw corpus: 8755
  
===Usage===
 
Student chant ''gbosa''
 
 
===Definition===
 
===Definition===
 
+
Noise of sound wey loud.
 
===Noun===
 
===Noun===
# a sound of explosion, forceful contact
+
#sound wey loud.
 
 
 
#:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. Egbokhare, 2020 |no translation)}}
 
#:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. Egbokhare, 2020 |no translation)}}
 
#:* {{ux|dv|As e slap am, wetin we hear na '''Gbosa'''! Egbokhare, 2020, |no translation)}}
 
#:* {{ux|dv|As e slap am, wetin we hear na '''Gbosa'''! Egbokhare, 2020, |no translation)}}
 
+
#Special greeting for person.
====Related forms====
+
#:* {{ux|dv| De give di chairman seven '''gbosa!'''|
 +
#:*{{ux|dv| All de student shout '''gbosa''' as dey remove head dressing
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
+
[[gbam]],[[kpai]]
====Antonyms====
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: A sound of an explosion on forceful contact
+
*English: An explosive sound.
 
 
 
 
 
 
===Noun===
 
gbosa: no definition, applause -- Definition in Naija?
 
 
 
  
# - (frequency:2)
+
===Adverb===
#: {{ux|dv|Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, __no translation__)}}
+
#Di kind way wey someting sound.
#: {{ux|dv|Na for 2014 Dana plane bin '''gbosa''' crash for Iju- Ishaga Community for Lagos kill 153 passengers wey dey inside and 10 persons wey di plane jam for ground. |(bbc__70783, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)}}
====Related forms====
 
 
====Synonyms====
 
crash,
 
====Antonyms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Sudden explosive sound
+
* English: ''Sudden explosive sound''

Revision as of 16:13, 14 October 2020

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòsà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1902
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8755

Definition

Noise of sound wey loud.

Noun

  1. sound wey loud.
    • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. Egbokhare, 2020  — no translation)
    • As e slap am, wetin we hear na Gbosa! Egbokhare, 2020,  — no translation)
  2. Special greeting for person.
    • {{ux|dv| De give di chairman seven gbosa!|
    • {{ux|dv| All de student shout gbosa as dey remove head dressing

Synonyms

gbam,kpai

Translations

  • English: An explosive sound.

Adverb

  1. Di kind way wey someting sound.
    • Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)
    • Di helicopter crash gbosa.  — (NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)

Translations

  • English: Sudden explosive sound