Difference between revisions of "gbosa"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Sound wey loud. | #Sound wey loud. | ||
− | #:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na | + | #:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the sound of the gun shot; the man had been killed.)}} |
#:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''Gbosa'''!| Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}} | #:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''Gbosa'''!| Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}} | ||
#Special greeting for person. | #Special greeting for person. | ||
#:* {{ux|dv| De give di chairman seven '''gbosa!'''|NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)}} | #:* {{ux|dv| De give di chairman seven '''gbosa!'''|NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| All | + | #:*{{ux|dv| All di student shout '''gbosa''' as de remove head dressing.|NSC_Agnes_2020, All the students gave a loud ovation and removed their caps.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[gbam]],[[kpai]] | + | [[gbam]], [[kpai]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | *English: | + | *English: ''boom'', ''hurrah'' |
===Adverb=== | ===Adverb=== |
Revision as of 13:24, 18 October 2020
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòsà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1902
- Frequency in raw corpus: 8
- Frequency rank in raw corpus: 8755
Definition
Noise of sound wey loud.
Noun
- Sound wey loud.
- As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. — Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the sound of the gun shot; the man had been killed.)
- As e slap am, wetin we hear na Gbosa! — Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
- Special greeting for person.
- De give di chairman seven gbosa! — NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)
- All di student shout gbosa as de remove head dressing. — NSC_Agnes_2020, All the students gave a loud ovation and removed their caps.)
Synonyms
Translations
- English: boom, hurrah
Adverb
- Di kind way wey someting sound.
- Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa. — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)
- Di helicopter crash gbosa. — (NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)
Translations
- English: Sudden explosive sound