Difference between revisions of "gbosa"
Line 28: | Line 28: | ||
:Di kind way wey someting sound. | :Di kind way wey someting sound. | ||
*:{{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)}} | *:{{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)}} | ||
+ | |||
*:{{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)}} | *:{{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)}} | ||
Revision as of 13:29, 18 October 2020
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòsà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1902
- Frequency in raw corpus: 8
- Frequency rank in raw corpus: 8755
Definition
Noise of sound wey loud.
Noun
- Sound wey loud.
- As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. — Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the sound of the gun shot; the man had been killed.)
- As e slap am, wetin we hear na gbosa! — Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
- Special greeting for person.
- De give di chairman seven gbosa! — NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)
- All di student shout gbosa as de remove head dressing. — NSC_Agnes_2020, All the students gave a loud ovation and removed their caps.)
Ideophone
- Di kind way wey someting sound.
- Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa. — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)
- Di helicopter crash gbosa. — (NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)
Translations
- English: boom, hurrah