gbosa

Revision as of 16:13, 14 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòsà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1902
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8755

Definition

Noise of sound wey loud.

Noun

  1. sound wey loud.
    • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. Egbokhare, 2020  — no translation)
    • As e slap am, wetin we hear na Gbosa! Egbokhare, 2020,  — no translation)
  2. Special greeting for person.
    • {{ux|dv| De give di chairman seven gbosa!|
    • {{ux|dv| All de student shout gbosa as dey remove head dressing

Synonyms

gbam,kpai

Translations

  • English: An explosive sound.

Adverb

  1. Di kind way wey someting sound.
    • Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)
    • Di helicopter crash gbosa.  — (NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)

Translations

  • English: Sudden explosive sound