gbosa

Revision as of 13:26, 18 October 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Ideophone)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòsà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1902
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8755

Definition

Noise of sound wey loud.

Noun

  1. Sound wey loud.
    • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man.  —  Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the sound of the gun shot; the man had been killed.)
    • As e slap am, wetin we hear na Gbosa!  —  Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
  2. Special greeting for person.
    • De give di chairman seven gbosa!  — NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)
    • All di student shout gbosa as de remove head dressing.  — NSC_Agnes_2020, All the students gave a loud ovation and removed their caps.)

Synonyms

gbam, kpai

Ideophone

Di kind way wey someting sound.
    • Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)
    • Di helicopter crash gbosa.  — (NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)

Translations

  • English: boom, hurrah