Difference between revisions of "gele"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Na di | + | # Na di different different [[material]] wey women dey take tie different different style for deir head. |
− | + | :* {{ux|dv| Dese days ehn, if de want do party, de must sell '''gele'''. |(NSC_2021, Nowadays, gele must be sold for every party.)}} | |
− | :*{{ux|dv|Im fit tie '''gele''' o.|(Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)}} | + | :* {{ux|dv| Tell my tailor make e make sure sey big '''gele''' remain when e sew my cloth finish. |(NSC_2021, Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)}} |
− | :*{{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)}} | + | # Different different styles wey women dey take material tie for deir head. |
− | :*{{ux|dv|Gbenga Kareem wey dey tie '''gele''' for women di traditional way still believe say '''gele''' wey dem tie na di best anytime anyday. |(bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)}} | + | #:*{{ux|dv|Im fit tie '''gele''' o.|(Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)}} |
+ | #:*{{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Gbenga Kareem wey dey tie '''gele''' for women di traditional way still believe say '''gele''' wey dem tie na di best anytime anyday. |(bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 19: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''fabric'', ''headgear |
Revision as of 16:48, 27 May 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba gele (head wrap)
Pronunciation
- gèlè
Noun
- Na di different different material wey women dey take tie different different style for deir head.
- Dese days ehn, if de want do party, de must sell gele. — (NSC_2021, Nowadays, gele must be sold for every party.)
- Tell my tailor make e make sure sey big gele remain when e sew my cloth finish. — (NSC_2021, Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)
- Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
- Im fit tie gele o. — (Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)
- Fatai begin practice how to tie gele with im younger sister, but now im don dey make money from am. — (bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)
- Gbenga Kareem wey dey tie gele for women di traditional way still believe say gele wey dem tie na di best anytime anyday. — (bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)
Synonyms
Translations
- English: fabric, headgear