Difference between revisions of "gele"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
(7 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Yoruba ''gele'' | + | From: Yoruba ''gele'' (''head wrap'') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-gele.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gele.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-gele.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gele.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Na di | + | #Na di [[different different]] [[material]] wey women dey take tie [[different different]] style for deir head. |
− | + | #:*{{ux|dv| Dese days ehn, if de want do party, de must sell '''gele'''. |(Nowadays, gele must be sold for every party.)}} | |
− | :*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Tell my tailor make e make sure sey big '''gele''' remain when e sew my cloth finish. |(Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)}} |
− | :*{{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)}} | + | #Different different styles wey women dey take material tie for deir head. |
− | :*{{ux|dv|Gbenga Kareem wey dey tie '''gele''' for women di traditional way still believe say '''gele''' wey dem tie na di best anytime anyday. |(bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)}} | + | #:*{{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)}} |
+ | #:*{{ux|dv|Gbenga Kareem wey dey tie '''gele''' for women di traditional way still believe say '''gele''' wey dem tie na di best anytime anyday. |(bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 25: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''fabric'', ''headgear'' |
Latest revision as of 14:57, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba gele (head wrap)
Pronunciation
- gèlè
Noun
- Na di different different material wey women dey take tie different different style for deir head.
- Dese days ehn, if de want do party, de must sell gele. — (Nowadays, gele must be sold for every party.)
- Tell my tailor make e make sure sey big gele remain when e sew my cloth finish. — (Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)
- Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
- Fatai begin practice how to tie gele with im younger sister, but now im don dey make money from am. — (bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)
- Gbenga Kareem wey dey tie gele for women di traditional way still believe say gele wey dem tie na di best anytime anyday. — (bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)
Synonyms
Translations
- English: fabric, headgear