Difference between revisions of "gele"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Na di different different [[material]] wey women dey take tie different different style for deir head. | + | #Na di [[different different]] [[material]] wey women dey take tie [[different different]] style for deir head. |
− | #:*{{ux|dv| Dese days ehn, if de want do party, de must sell '''gele'''. |( | + | #:*{{ux|dv| Dese days ehn, if de want do party, de must sell '''gele'''. |(Nowadays, gele must be sold for every party.)}} |
− | #:*{{ux|dv| Tell my tailor make e make sure sey big '''gele''' remain when e sew my cloth finish. |( | + | #:*{{ux|dv| Tell my tailor make e make sure sey big '''gele''' remain when e sew my cloth finish. |(Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)}} |
#Different different styles wey women dey take material tie for deir head. | #Different different styles wey women dey take material tie for deir head. | ||
#:*{{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)}} | #:*{{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)}} |
Latest revision as of 14:57, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba gele (head wrap)
Pronunciation
- gèlè
Noun
- Na di different different material wey women dey take tie different different style for deir head.
- Dese days ehn, if de want do party, de must sell gele. — (Nowadays, gele must be sold for every party.)
- Tell my tailor make e make sure sey big gele remain when e sew my cloth finish. — (Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)
- Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
- Fatai begin practice how to tie gele with im younger sister, but now im don dey make money from am. — (bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)
- Gbenga Kareem wey dey tie gele for women di traditional way still believe say gele wey dem tie na di best anytime anyday. — (bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)
Synonyms
Translations
- English: fabric, headgear