Difference between revisions of "gele"

m (Conversion script moved page Gele to gele: Converting page titles to lowercase)
 
(17 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* juli 0.86 6, bass 0.86 8, bobrisky 0.85 14, robbie 0.85 6, kesha 0.85 5, woodley 0.84 5, burrard-lucas 0.84 7, idiat 0.84 6, earl 0.84 5
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English gele
+
From: Yoruba ''gele'' (''head wrap'')
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-gele.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gele.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gele.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gele.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 7
 
* Frequency rank in raw corpus: 9826
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
gele: women's head gear -- Definition in Naija?
+
#Na di [[different different]] [[material]] wey women dey take tie [[different different]] style for deir head.
 
+
#:*{{ux|dv| Dese days ehn, if de want do party, de must sell '''gele'''. |(Nowadays, gele must be sold for every party.)}}
 
+
#:*{{ux|dv| Tell my tailor make e make sure sey big '''gele''' remain when e sew my cloth finish. |(Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
#: {{ux|dv|Im fit tie '''gele''' o.|no translation}}
+
#:*{{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)}}
# - (frequency:2)
+
#:*{{ux|dv|Gbenga Kareem wey dey tie '''gele''' for women di traditional way still believe say '''gele''' wey dem tie na di best anytime anyday. |(bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)}}
#: {{ux|dv|Fatai begin practice how to tie '''gele''' with im younger sister, but now im don dey make money from am. |(bbc__48734, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Gbenga Kareem wey dey tie '''gele''' for women di traditional way still believe say '''gele''' wey dem tie na di best anytime anyday. |(bbc__53581, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* juli 0.86 6, bass 0.86 8, bobrisky 0.85 14, robbie 0.85 6, kesha 0.85 5, woodley 0.84 5, burrard-lucas 0.84 7, idiat 0.84 6, earl 0.84 5
+
* [[headtie]]
 
 
====Antonyms====
 
* juli 0.86 6, bass 0.86 8, bobrisky 0.85 14, robbie 0.85 6, kesha 0.85 5, woodley 0.84 5, burrard-lucas 0.84 7, idiat 0.84 6, earl 0.84 5
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: women's head gear
+
* English: ''fabric'', ''headgear''

Latest revision as of 14:57, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba gele (head wrap)

Pronunciation

  • gèlè

Play Play

Noun

  1. Na di different different material wey women dey take tie different different style for deir head.
    • Dese days ehn, if de want do party, de must sell gele.  — (Nowadays, gele must be sold for every party.)
    • Tell my tailor make e make sure sey big gele remain when e sew my cloth finish.  — (Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)
  2. Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
    • Fatai begin practice how to tie gele with im younger sister, but now im don dey make money from am.  — (bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger sister for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)
    • Gbenga Kareem wey dey tie gele for women di traditional way still believe say gele wey dem tie na di best anytime anyday.  — (bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)

Synonyms

Translations

  • English: fabric, headgear