Difference between revisions of "gele"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Na di different different [[material]] wey women dey take tie different different style for deir head.
 
# Na di different different [[material]] wey women dey take tie different different style for deir head.
:* {{ux|dv| Dese days ehn, if de want do party, de must sell '''gele'''. |(NSC_2021, Nowadays, gele must be sold for every party.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dese days ehn, if de want do party, de must sell '''gele'''. |(NSC_2021, Nowadays, gele must be sold for every party.)}}
:* {{ux|dv| Tell my tailor make e make sure sey big '''gele''' remain when e sew my cloth finish. |(NSC_2021, Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tell my tailor make e make sure sey big '''gele''' remain when e sew my cloth finish. |(NSC_2021, Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)}}
 
# Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
 
# Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
 
#:*{{ux|dv|Im fit tie '''gele''' o.|(Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)}}
 
#:*{{ux|dv|Im fit tie '''gele''' o.|(Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)}}
Line 21: Line 21:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fabric'', ''headgear
+
* English: ''fabric'', ''headgear''

Revision as of 16:49, 27 May 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba gele (head wrap)

Pronunciation

  • gèlè

Play Play

Noun

  1. Na di different different material wey women dey take tie different different style for deir head.
    • Dese days ehn, if de want do party, de must sell gele.  — (NSC_2021, Nowadays, gele must be sold for every party.)
    • Tell my tailor make e make sure sey big gele remain when e sew my cloth finish.  — (NSC_2021, Tell my tailor to ensure that I have ample fabric left to be used for my gele.)
  2. Different different styles wey women dey take material tie for deir head.
    • Im fit tie gele o.  — (Egbokhare_2021, S/he can really tie a head wrap!)
    • Fatai begin practice how to tie gele with im younger sister, but now im don dey make money from am.  — (bbc__48734, When Fatai began learning how to tie head wraps, he used his younger for dummy practice but now he has made a success of it as a means of livelihood.)
    • Gbenga Kareem wey dey tie gele for women di traditional way still believe say gele wey dem tie na di best anytime anyday.  — (bbc__53581, Gbenga Kareem who is a staunch conservative when it comes to tying head wraps traditionally asserts that that remains the way to go regardless of time and temper.)

Synonyms

Translations

  • English: fabric, headgear