Difference between revisions of "get"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey someting na person own or person want make someting be or dey.
+
# Sey someting na person own.
:*{{ux|dv|People know sey dem no '''get''' license to '''get''' guns.|(Egbokhare_2021, People are aware that they do not have the license to own guns.)}}
+
#: {{ux|dv| But di thing be sey Naija dey make person '''get''' brain. If you no get brain you go begin get am shaperly. | (D_ABJ_INF_08_Impatience,
:*{{ux|dv|Na God '''get''' power. |(NST_cleaned__16809, Things are achieved by the grace of God.)}}
+
#: {{ux|dv| Den make we go di issue of power. who no like power ?// everybody like power // husband want get power over di wife //= wife want get power over di husband // no be wetin we dey hear for news today ?// |(P_IBA_31_Lens-Sermon,
:*{{ux|dv|GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’ |(jw__12787, Be sensible and clean.)}}
+
# Make someting dey for person hand.
:*{{ux|dv|Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user '''get''' bank account. |(bbc__48454, Facebook plans to create a crypto currency to facilitate easy and safe modes of payments regardless of whether a user has a bank account or not. )}}
+
#: {{ux|dv| How much you '''get'' for dere? |(NSC_2021, How much do you have with you?)}}
 +
# Make person want make someting be or dey.
 +
 
 +
# Make someting be part of someting.
 +
#: {{ux|dv| Dat motor '''get''' better engine. |(NSC_2021, That car has a really good engine.)}}
 +
# Make person and person use [[one kind one kind]] relate.
 +
 
 +
# Make someting dey wey person want or suppose do.
 +
#: {{ux|dv| I get exam|
 +
# Make someting hold person.
 +
#: {{ux|dv| For dat area, una too dey '''get''' malaria. |(NSC_2021, You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)}}
 +
#: {{ux|dv| Dis gote, dem dey make am with acha. People wey '''get''' diabetes sef, gote dey cure diabetes |(P_JOS_19_Bukuru,
 +
# Make person/people do someting wey affect person.
 +
#: {{ux|dv| If you like do [[all night]] con get exam early momo, you go really allow your village people make dem get you.|
 +
# Make someting dey.
 +
#: {{ux|dv| E '''get''' wetin I like follow you reason. |
 +
#: {{ux|dv| e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense.I hear sey na Ibo soup. | (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church,  
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 11:18, 28 May 2021

Naija

Etymology

From: English get

Pronunciation

  • gɛ́t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 719
  • Frequency rank in NSC treebank: 32
  • Frequency in raw corpus: 19411
  • Frequency rank in raw corpus: 24

Verb

  1. Sey someting na person own.
    {{ux|dv| But di thing be sey Naija dey make person get brain. If you no get brain you go begin get am shaperly. | (D_ABJ_INF_08_Impatience,
    {{ux|dv| Den make we go di issue of power. who no like power ?// everybody like power // husband want get power over di wife //= wife want get power over di husband // no be wetin we dey hear for news today ?// |(P_IBA_31_Lens-Sermon,
  2. Make someting dey for person hand.
    How much you 'get for dere?  — (NSC_2021, How much do you have with you?)
  3. Make person want make someting be or dey.
  1. Make someting be part of someting.
    Dat motor get better engine.  — (NSC_2021, That car has a really good engine.)
  2. Make person and person use one kind one kind relate.
  1. Make someting dey wey person want or suppose do.
    {{ux|dv| I get exam|
  2. Make someting hold person.
    For dat area, una too dey get malaria.  — (NSC_2021, You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)
    {{ux|dv| Dis gote, dem dey make am with acha. People wey get diabetes sef, gote dey cure diabetes |(P_JOS_19_Bukuru,
  3. Make person/people do someting wey affect person.
    {{ux|dv| If you like do all night con get exam early momo, you go really allow your village people make dem get you.|
  4. Make someting dey.
    {{ux|dv| E get wetin I like follow you reason. |
    {{ux|dv| e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense.I hear sey na Ibo soup. | (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church,

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: has/have