one kind one kind

Naija

Etymology

From: English one and kind

Pronunciation

  • wɔ́nkáínwɔ́nkáín

Play


Adverb

  • Make person dey look, feel, taste or see someting somehow somehow, like sey di person no sure.
  • Why you dey look am one kind one kind?  — (Why are you looking at her dat way.)
  • Dis soup dey taste one kind one kind for mouth.  — (This soup has a strange taste.)

Related forms

Translations

  • English: strangely, weirdly