Difference between revisions of "get"

Line 20: Line 20:
 
# Make someting dey for person hand.
 
# Make someting dey for person hand.
 
#: {{ux|dv| How much you '''get'' for dere? |(NSC_2021, How much do you have with you?)}}
 
#: {{ux|dv| How much you '''get'' for dere? |(NSC_2021, How much do you have with you?)}}
# Make person want make someting be or dey.
 
 
 
# Make someting be part of someting.
 
# Make someting be part of someting.
#: {{ux|dv| Dat motor '''get''' better engine. |(NSC_2021, That car has a really good engine.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat motor '''get''' better engine. |(NSC_2021, That car has a really good engine.)}}
 
# Make person and person use [[one kind one kind]] relate.
 
# Make person and person use [[one kind one kind]] relate.
 
+
#:* {{ux|dv| How many brodas you '''get'''? |(NSC_2021, How many brothers do you have?)}}
 +
#:* {{ux|dv| If you get wife, dey tank God. |(NSC_2021, If you have a wife, be thankful.)}}
 
# Make someting dey wey person want or suppose do.
 
# Make someting dey wey person want or suppose do.
#: {{ux|dv| I get exam|
+
#: {{ux|dv| I get exam, abeg off dat tv. |(NSC_2021, I have exams, pleas turn off the televison.)}}
 
# Make someting hold person.
 
# Make someting hold person.
 
#: {{ux|dv| For dat area, una too dey '''get''' malaria. |(NSC_2021, You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)}}
 
#: {{ux|dv| For dat area, una too dey '''get''' malaria. |(NSC_2021, You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)}}
#: {{ux|dv| Dis gote, dem dey make am with acha. People wey '''get''' diabetes sef, gote dey cure diabetes |(P_JOS_19_Bukuru,  
+
#: {{ux|dv| Dis gote, dem dey make am with acha. People wey '''get''' diabetes sef, gote dey cure diabetes |(P_JOS_19_Bukuru, This gote, it is made with acha. Gote is good for people with diabetes.)}}
 
# Make person/people do someting wey affect person.
 
# Make person/people do someting wey affect person.
#: {{ux|dv| If you like do [[all night]] con get exam early momo, you go really allow your village people make dem get you.|
+
#: {{ux|dv| If you like do [[all night]] con get exam early momo, you go really allow your village people make dem get you.|(NSC_2021, You will put yourself in harms way if you have an exam early in the morning and then read all night.)}}
 
# Make someting dey.
 
# Make someting dey.
#: {{ux|dv| E '''get''' wetin I like follow you reason. |
+
#: {{ux|dv| E '''get''' wetin I like follow you reason. |(NSC_2021, There is someting I'll like to talk to you about.)}}
#: {{ux|dv| e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense.I hear sey na Ibo soup. | (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church,  
+
#: {{ux|dv| e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense. I hear sey na Ibo soup. | (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church, Maro's mother taught me how to make a soup. The soup tastes really nice. I heard it's an Igbo soup.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 12:44, 28 May 2021

Naija

Etymology

From: English get

Pronunciation

  • gɛ́t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 719
  • Frequency rank in NSC treebank: 32
  • Frequency in raw corpus: 19411
  • Frequency rank in raw corpus: 24

Verb

  1. Sey someting na person own.
    {{ux|dv| But di thing be sey Naija dey make person get brain. If you no get brain you go begin get am shaperly. | (D_ABJ_INF_08_Impatience,
    {{ux|dv| Den make we go di issue of power. who no like power ?// everybody like power // husband want get power over di wife //= wife want get power over di husband // no be wetin we dey hear for news today ?// |(P_IBA_31_Lens-Sermon,
  2. Make someting dey for person hand.
    How much you 'get for dere?  — (NSC_2021, How much do you have with you?)
  3. Make someting be part of someting.
    • Dat motor get better engine.  — (NSC_2021, That car has a really good engine.)
  4. Make person and person use one kind one kind relate.
    • How many brodas you get?  — (NSC_2021, How many brothers do you have?)
    • If you get wife, dey tank God.  — (NSC_2021, If you have a wife, be thankful.)
  5. Make someting dey wey person want or suppose do.
    I get exam, abeg off dat tv.  — (NSC_2021, I have exams, pleas turn off the televison.)
  6. Make someting hold person.
    For dat area, una too dey get malaria.  — (NSC_2021, You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)
    Dis gote, dem dey make am with acha. People wey get diabetes sef, gote dey cure diabetes  — (P_JOS_19_Bukuru, This gote, it is made with acha. Gote is good for people with diabetes.)
  7. Make person/people do someting wey affect person.
    If you like do all night con get exam early momo, you go really allow your village people make dem get you.  — (NSC_2021, You will put yourself in harms way if you have an exam early in the morning and then read all night.)
  8. Make someting dey.
    E get wetin I like follow you reason.  — (NSC_2021, There is someting I'll like to talk to you about.)
    e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense. I hear sey na Ibo soup.  —  (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church, Maro's mother taught me how to make a soup. The soup tastes really nice. I heard it's an Igbo soup.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: has/have