Difference between revisions of "get"

 
(20 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* gɛ́
+
* gɛ́t
 
<sm2>Pcm-ng-get.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-get.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-get.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-get.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 719
 
* Frequency rank in NSC treebank: 32
 
* Frequency in raw corpus: 19411
 
* Frequency rank in raw corpus: 24
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
get: has/have -- Definition in Naija?
+
# Sey someting na person own.
 
+
#:* {{ux|dv| But di thing be sey Naija dey make person '''get''' brain. If you no '''get''' brain you go begin get am shaperly. | (D_ABJ_INF_08_Impatience, The thing is Nigeria makes you wise. You'll have to get wise.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Den make we go di issue of power. who no like power ? Everybody like power husband want '''get''' power over di wife. Wife want '''get''' power over di husband no be wetin we dey hear for news today ?|(P_IBA_31_Lens-Sermon, Then the issue of power. Who does not like power? Everyone likes power. The husband wants to exercise power over his wife. The wife wants to exercise power over the husband. Isn't that what we hear in the news today?)}}  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Make someting dey for person hand.
#: {{ux|dv|People know sey dem no '''get''' license to '''get''' guns.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv| How much you '''get''' for dere? |(How much do you have with you?)}}
# mark-obj (frequency:1539)
+
# Make someting be part of someting.
#: {{ux|dv|Pipo wey '''get''' mouth |(bbc__81754, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat motor '''get''' better engine. |(That car has a really good engine.)}}
#: {{ux|dv|E need to '''get''' faith. |(jw__4047, __no translation__)}}
+
# Make person and person use [[one kind one kind]] relate.
# obj (frequency:937)
+
#:* {{ux|dv| How many brodas you '''get'''? |(How many brothers do you have?)}}
#: {{ux|dv|'''Get''' patience |(bbc__53747, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| If you get wife, dey tank God. |(If you have a wife, be thankful.)}}
#: {{ux|dv|'''Get''' open-mind |(bbc__53746, __no translation__)}}
+
# Make someting dey wey person want or suppose do.
# - (frequency:248)
+
#:* {{ux|dv| I '''get''' exam, abeg off dat tv. |(I have exams, pleas turn off the televison.)}}
#: {{ux|dv|Na God '''get''' land. |(deuber__5675, __no translation__)}}
+
# Make someting hold person.
#: {{ux|dv|Na God '''get''' power. |(NST_cleaned__16809, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| For dat area, una too dey '''get''' malaria. |(You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)}}
# nsubj (frequency:174)
+
#:* {{ux|dv| Dis gote, dem dey make am with acha. People wey '''get''' diabetes sef, gote dey cure diabetes.|(P_JOS_19_Bukuru, This gote, it is made with acha. Gote is good for people with diabetes.)}}
#: {{ux|dv|E '''get'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__88, It has...)}}
+
# Make person/people do someting wey affect person.
#: {{ux|dv|I '''get''', |(IBA_22_School-Children_DG__220, I have)}}
+
#:* {{ux|dv| If you like do [[all night]] con get exam early momo, you go really allow your village people make dem '''get''' you.|(You will put yourself in harms way if you have an exam early in the morning and then read all night.)}}
# cc-obj (frequency:131)
+
# Make someting dey.
#: {{ux|dv|But '''get''' mind. |(jw__19145, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E '''get''' wetin I like follow you reason. |(There is someting I'll like to talk to you about.)}}
#: {{ux|dv|Wey '''get''' the right to rule. |(jw__43513, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E '''get''' one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense. I hear sey na Ibo soup. | (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church, Maro's mother taught me how to make a soup. The soup tastes really nice. I heard it's an Igbo soup.)}}
# aux-obj (frequency:111)
 
#: {{ux|dv|I pray make I '''get''' am. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__41, I pray I should get it.)}}
 
#: {{ux|dv|Na only we dey '''get''' am. |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__89, We are the only ones who have it.)}}
 
# mark (frequency:58)
 
#: {{ux|dv|At least, somebody wey '''get'''|(ENU_31_Imo-State-Politics_DG__144, At least, somebody that has...)}}
 
#: {{ux|dv|Oda Weird Jobs wey dey to '''get''' |(bbc__76084, __no translation__)}}
 
# dep-obj (frequency:46)
 
#: {{ux|dv|But I no want '''get''' hand for inside am. |(katakata__1116, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|because dem wan '''get''' di boy boy for inside |(deuber__912, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:37)
 
#: {{ux|dv|No be small love God '''get''' for us o! |(jw__20394, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which kind plan you suppose '''get''' for mind? |(jw__22222, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Like animal '''get''' right? |(NST_cleaned__21295, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We wey dey, we no even '''get'''. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__131, We that are... we don't even have...)}}
 
# aux (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Na only 39% of the $2.9bn wey the UN dey find to help Yemen dem don '''get''' |(bbc__71576, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na one of di most powerful orgasm woman fit '''get''' and e fit happen for deep vaginal penetration. |(bbc__41594, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Nna g~, dis ting, e ge~, e '''get''' as e be. |(WAZP_02_Porico_M__50, Brother, g... this thing, it is... it is as it is.)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin Jesus talk '''get''' as e be for some people ear. |(jw__41096, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Fake love no be character wey we suppose '''get''' at all. |(jw__10521, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Main opposition party, Social Democratic Front, SDF, '''get''' na five lists dem, Elecam reject dia other five lists say dey '''get''' irregularity and de party yi sef withdraw one list. |(bbc__64832, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|GET ‘SENSE’ AND DEY ‘CLEAN’ |(jw__12787, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|take '''get''' or give for Ashawo or take do bluefilm or anyting wey be like sey e dey act or perform bluefilm ; |(hildrights__272, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|But that one fit make us no enjoy one of the blessing wey we suppose '''get''' if we choose by ourself. |(jw__39411, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If weather hot, you con dey go drink hot pepper soup for dis hot weather, na hot temper, you wan dey, you wan '''get''' last, last. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__79, If you're having hot pepper soup while the weather is hot, you just want to make things worse.)}}
 
# det-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Facebook want to create computer money wey go provide cheap and secure ways of making payments, weda or not di user '''get''' bank account. |(bbc__48454, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Joshua Osih di even go far for create space weh e di discuss with pipo answer dia questions, announce dia programmes and any man weh e dis follow de candidate di '''get''' de correct information. |(bbc__61264, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[get hand]], [[get mouth]], [[get as e be]], [[getat]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* give 0.53 9568, create 0.51 509, provide 0.51 471, need 0.50 3037, produce 0.49 443, keep 0.48 813, contribute 0.46 266, apply 0.46 292, bear 0.45 209
+
* [[own]]
 
 
====Antonyms====
 
* give 0.53 9568, create 0.51 509, provide 0.51 471, need 0.50 3037, produce 0.49 443, keep 0.48 813, contribute 0.46 266, apply 0.46 292, bear 0.45 209
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: has/have
+
* English: ''have''

Latest revision as of 20:49, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English get

Pronunciation

  • gɛ́t

Play Play

Verb

  1. Sey someting na person own.
    • But di thing be sey Naija dey make person get brain. If you no get brain you go begin get am shaperly.  —  (D_ABJ_INF_08_Impatience, The thing is Nigeria makes you wise. You'll have to get wise.)
    • Den make we go di issue of power. who no like power ? Everybody like power husband want get power over di wife. Wife want get power over di husband no be wetin we dey hear for news today ?  — (P_IBA_31_Lens-Sermon, Then the issue of power. Who does not like power? Everyone likes power. The husband wants to exercise power over his wife. The wife wants to exercise power over the husband. Isn't that what we hear in the news today?)
  2. Make someting dey for person hand.
    • How much you get for dere?  — (How much do you have with you?)
  3. Make someting be part of someting.
    • Dat motor get better engine.  — (That car has a really good engine.)
  4. Make person and person use one kind one kind relate.
    • How many brodas you get?  — (How many brothers do you have?)
    • If you get wife, dey tank God.  — (If you have a wife, be thankful.)
  5. Make someting dey wey person want or suppose do.
    • I get exam, abeg off dat tv.  — (I have exams, pleas turn off the televison.)
  6. Make someting hold person.
    • For dat area, una too dey get malaria.  — (You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)
    • Dis gote, dem dey make am with acha. People wey get diabetes sef, gote dey cure diabetes.  — (P_JOS_19_Bukuru, This gote, it is made with acha. Gote is good for people with diabetes.)
  7. Make person/people do someting wey affect person.
    • If you like do all night con get exam early momo, you go really allow your village people make dem get you.  — (You will put yourself in harms way if you have an exam early in the morning and then read all night.)
  8. Make someting dey.
    • E get wetin I like follow you reason.  — (There is someting I'll like to talk to you about.)
    • E get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense. I hear sey na Ibo soup.  —  (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church, Maro's mother taught me how to make a soup. The soup tastes really nice. I heard it's an Igbo soup.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: have