get
Naija
Etymology
From: English get
Pronunciation
- gɛ́t
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 719
- Frequency rank in NSC treebank: 32
- Frequency in raw corpus: 19411
- Frequency rank in raw corpus: 24
Verb
- Sey someting na person own.
- {{ux|dv| But di thing be sey Naija dey make person get brain. If you no get brain you go begin get am shaperly. | (D_ABJ_INF_08_Impatience,
- {{ux|dv| Den make we go di issue of power. who no like power ?// everybody like power // husband want get power over di wife //= wife want get power over di husband // no be wetin we dey hear for news today ?// |(P_IBA_31_Lens-Sermon,
- Make someting dey for person hand.
- How much you 'get for dere? — (NSC_2021, How much do you have with you?)
- Make someting be part of someting.
- Dat motor get better engine. — (NSC_2021, That car has a really good engine.)
- Make person and person use one kind one kind relate.
- How many brodas you get? — (NSC_2021, How many brothers do you have?)
- If you get wife, dey tank God. — (NSC_2021, If you have a wife, be thankful.)
- Make someting dey wey person want or suppose do.
- I get exam, abeg off dat tv. — (NSC_2021, I have exams, pleas turn off the televison.)
- Make someting hold person.
- For dat area, una too dey get malaria. — (NSC_2021, You lot seem to get sick with Malaria in that community quite often.)
- Dis gote, dem dey make am with acha. People wey get diabetes sef, gote dey cure diabetes — (P_JOS_19_Bukuru, This gote, it is made with acha. Gote is good for people with diabetes.)
- Make person/people do someting wey affect person.
- If you like do all night con get exam early momo, you go really allow your village people make dem get you. — (NSC_2021, You will put yourself in harms way if you have an exam early in the morning and then read all night.)
- Make someting dey.
- E get wetin I like follow you reason. — (NSC_2021, There is someting I'll like to talk to you about.)
- e get one soup like dat wey Mama Maro bin teach me. Di soup make sense. I hear sey na Ibo soup. — (D_ABJ_GWA_02_Market-Food-Church, Maro's mother taught me how to make a soup. The soup tastes really nice. I heard it's an Igbo soup.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: has/have