Difference between revisions of "goatee"
Line 19: | Line 19: | ||
[[bearbear]] | [[bearbear]] | ||
− | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 12:42, 20 October 2020
Naija
Alternative forms
goti
Etymology
From: English goat
Pronunciation
gòtí
Definition
Bearbear wey dey person bottom mouth
Noun
- Hair wey dey grow for under person face.
- Small boys na e dey like goatee. — (Small boys are the ones who like goatee.)
- Di guy goatee dey burst di girl brain. — (The guy's goatee is making the girl crush on him.)
- When boys use spirit take get goatee bodi go begin catch them. — (When boys apply spirit to stimulate the growth of goatee they start being full of themselves.)