Difference between revisions of "ground"

Line 19: Line 19:
 
#: {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}
 
#: {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}
 
#: {{ux|dv|Na '''ground''' we dey sleep and when morning reach, the brother and im wife dey prepare better food for us. |(jw__737, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''ground''' we dey sleep and when morning reach, the brother and im wife dey prepare better food for us. |(jw__737, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|So the boy just dey '''ground''' for there, e no shake. |(jw__20600, __no translation__)}}}
+
#: {{ux|dv|So the boy just dey '''ground''' for there, e no shake. |(The boy laid on the floor without shaking.)}}}
 
# Na make person dey available for anyting wey wan happen.
 
# Na make person dey available for anyting wey wan happen.
 
#: {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available.)}}
 
#: {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available.)}}
#: {{ux|dv|fresh as e comot for '''ground'''. |(NST_cleaned__33005, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Me I don let dem know say I full '''ground''' remain. |(NSC_Legbeti_2021. I have already informed them of my availability. )}}
 
#: {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
 
#: {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
 
# Na when matter dey wey never get head.
 
# Na when matter dey wey never get head.
 
#: {{ux|dv|Na im make trouble full '''ground'''. |(jw__25707,That is why issues are on ground.)}}
 
#: {{ux|dv|Na im make trouble full '''ground'''. |(jw__25707,That is why issues are on ground.)}}
===Verb===
 
#: {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die; |(bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)}}
 
#: {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798.)}}
 
#: {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045. )}}
 
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Na situation wey be say e still dey happen.
 
* Na situation wey be say e still dey happen.
#: {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}}
+
:* {{ux|dv|Confusion bin dey '''ground''' as to weda pipo die; |(bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)}}
#: {{ux|dv|Police den fire officials dey '''ground''' der dey help collect remains den materials which dem go fit help identify de vitims. |(bbc__82362. )}}
+
:* {{ux|dv|Soldiers and police dey '''ground''' to control di protests |(bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)}}
 +
:* {{ux|dv|Plenti tori dey '''ground''' for how di soldier take die. |(bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )}}
 +
:* {{ux|dv|If na for di matter wey dey '''ground''' na im you wan put mouth, put mouth. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 18:25, 25 March 2021

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grănd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 45
  • Frequency rank in NSC treebank: 262
  • Frequency in raw corpus: 1245
  • Frequency rank in raw corpus: 299

Noun

  1. Na part of the world wey dem dey waka ontop.
    {{ux|dv|E come fall for ground. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}
    Na ground we dey sleep and when morning reach, the brother and im wife dey prepare better food for us.  — (jw__737, __no translation__)
    So the boy just dey ground for there, e no shake.  — (The boy laid on the floor without shaking.)}
  2. Na make person dey available for anyting wey wan happen.
    Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available.)
    Me I don let dem know say I full ground remain.  — (NSC_Legbeti_2021. I have already informed them of my availability. )
    I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
  3. Na when matter dey wey never get head.
    Na im make trouble full ground.  — (jw__25707,That is why issues are on ground.)

Verb

  • Na situation wey be say e still dey happen.
  • Confusion bin dey ground as to weda pipo die;  — (bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)
  • Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
  • Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )
  • If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: surface of the earth.. matter at hand