ground

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grănd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 45
  • Frequency rank in NSC treebank: 262
  • Frequency in raw corpus: 1245
  • Frequency rank in raw corpus: 299

Noun

  1. Na part of the world wey dem dey waka ontop.
    {{ux|dv|E come fall for ground. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}
    Na ground we dey sleep and when morning reach, the brother and im wife dey prepare better food for us.  — (jw__737, __no translation__)
    So the boy just dey ground for there, e no shake.  — (jw__20600, __no translation__)}
  2. Na make person dey available for anyting wey wan happen.
    Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available.)
    fresh as e comot for ground.  — (NST_cleaned__33005, __no translation__)
    I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
  3. Na when matter dey wey never get head.
    Na im make trouble full ground.  — (jw__25707,That is why issues are on ground.)

Verb

  1. Confusion bin dey ground as to weda pipo die;  — (bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)
    Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798.)
    Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045. )

Verb

  • Na situation wey be say e still dey happen.
  1. If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)
    Police den fire officials dey ground der dey help collect remains den materials which dem go fit help identify de vitims.  — (bbc__82362. )

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: surface of the earth.. matter at hand