ground

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grănd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 45
  • Frequency rank in NSC treebank: 262
  • Frequency in raw corpus: 1245
  • Frequency rank in raw corpus: 299

Noun

  1. Na part of the world wey dem dey waka ontop.
    {{ux|dv|E come fall for ground. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}
    Na ground we dey sleep and when morning reach, the brother and im wife dey prepare better food for us.  — (jw__737, __no translation__)
    So the boy just dey ground for there, e no shake.  — (The boy laid on the floor without shaking.)}
  2. Na make person dey available for anyting wey wan happen.
    Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available.)
    Me I don let dem know say I full ground remain.  — (NSC_Legbeti_2021. I have already informed them of my availability. )
    I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
  3. Na when matter dey wey never get head.
    Na im make trouble full ground.  — (jw__25707,That is why issues are on ground.)

Verb

  • Na situation wey be say e still dey happen.
  • Confusion bin dey ground as to weda pipo die;  — (bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)
  • Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
  • Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )
  • If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: surface of the earth.. matter at hand