Difference between revisions of "gumbody"
(→Verb) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | ====SVC==== | ||
Make person de follo person up and down. | Make person de follo person up and down. | ||
:* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)}} | :* {{ux|dv| You dis pikin no dey '''gumbody''' follow me.|(NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)}} |
Revision as of 17:12, 25 March 2021
Naija
Etymology
From English: gum and body
Pronunciation
- gùmbódí
Verb
SVC
Make person de follo person up and down.
- You dis pikin no dey gumbody follow me. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)
- E no go make woman dey gumbody follow man wey never marry her. — (NSC_Olukayode S.M_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: clinging