gumbody agreement

Naija

Etymology

From Naija: gumbody and English agreement

Pronunciation

  • gɔ̀mbɔ̀díàgrìmènt

Play Play

Noun

  • Wetin different different association don gree put to follow.
  • Di koko for di meeting na make di countries dem wey send deir people gree make sem sign di gumbody agreement say de go stop make people dey use small small pikin dey work.  — (The reason for the meeting was for countries that send representatives agree to sign the convention to stop child labour.)


Translations

  • English: convention