gumbody
Naija
Etymology
From English: gum and body
Pronunciation
- gùmbódí
Verb
SVC
- Make person de follo person up and down.
- You dis pikin no dey gumbody follow me. — (NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)
- E no go make woman dey gumbody follow man wey never marry her. — (NSC_Olukayode S.M_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: clinging