Difference between revisions of "gumbody agreement"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin different different association don gree put. | + | * Wetin different different association don gree put to follow. |
− | :* {{ux|dv| Di [[koko]] for di meeting na make di countries dem wey send deir people gree make sem sign di '''gumbody agreement''' say de go stop make people dey use small small pikin dey work. |( | + | :* {{ux|dv| Di [[koko]] for di meeting na make di countries dem wey send deir people gree make sem sign di '''gumbody agreement''' say de go stop make people dey use small small pikin dey work. |(The reason for the meeting was for countries that send representatives agree to sign the convention to stop child labour.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''convention'' | * English: ''convention'' |
Latest revision as of 21:07, 29 February 2024
Naija
Etymology
From Naija: gumbody and English agreement
Pronunciation
- gɔ̀mbɔ̀díàgrìmènt
Noun
- Wetin different different association don gree put to follow.
- Di koko for di meeting na make di countries dem wey send deir people gree make sem sign di gumbody agreement say de go stop make people dey use small small pikin dey work. — (The reason for the meeting was for countries that send representatives agree to sign the convention to stop child labour.)
Translations
- English: convention